
Pre-chorus:
K’olorun bless me on a non-stop o
Baba mi je kin ma turn up o
Make i no see my mate dey dodge them o
K’owo wole make i chop up o
Say
Won pariwo Brooklyn nigbooro
But nigga dey make am nigbooro
Small boys dey buy benz ni gbooro
Baba no go forget me si kooro
Chorus:
Oya change my story story story story o (2x)
Oya change my level level
(~baba mi gbe mi soke o~)
Oya change my story story story story oo yeee yeeeee
Verse 1
Change my story
Show me mercy
Gbemileke
MA Jen seke
Oya burst my brain baby shock me plenty
Money money money is all o, i want oo
Kin ma cruise kin ma fly kin ma yan fanda
Kon ma snitch kon ma hate kon ma shey laulau
Kin ma win kin ma win kin Maa Gara
Oya bless me baba kin ma lo taara o
Dem say fasting and prayer ni koko
Moti gbawe break pelu coco
Oya answer my prayer pelu owo
Kim ma ball Kim ma cruise bii to OBO
Cos haters dey wait make i fall oo
Oya fowon lenu baba elevate mi
Oya shock them wey don underrate mi o
Put me on a top notch make dem no fit touch me o ye ye
Pre-chorus:
K’olorun bless me on a non-stop o
Baba mi je kin ma turn up o
Make i no see my mate dey dodge them o
K’owo wole make i chop up o
Say
Won pariwo Brooklyn nigbooro
But nigga dey make am nigbooro
Small boys dey buy benz ni gbooro
Baba no go forget me si kooro
Chorus:
Oya change my story story story story o (2x)
Oya change my level level
(~baba mi gbe mi soke o~)
Oya change my story story story story oo yeee yeeeee
Verse 2:
Olumidey omo non salary
If e no be God o then who e for be
Baba tete bless me kin ma lo teri
Kim ma lo ma Toro raba kiri
Back then in my hood
Some people see me like a fool
Won ni e sha maa wo let’s see what he’s goan do (DAMN!)
Baba God jowo elevate mi o
Ori mi dakun gbe mi debe o
Awon egbe mi n nawo oluwa ma jen sa’n be o 2×
Cos haters dey wait make i fall oo
Oya fowon lenu baba elevate mi o
Oya shock them wey don underrate mi o
Put me on a top notch make dem no fit touch me o ye ye
Oya change my story (a shi ma jijo ope oo)
Story story o
Oya change story( ape koto je o ma ni je ba je o)
Oya change my level level (baba mi gbe mi soke oo)
Oya change my story story story story story oo yeee
Outro:
I wan get money make dem think say na money ritual yeeiye
Olumidey ni ooo
B M G
Great piece of work.
Bless up bruh