AUDIO + LYRICS: Seyi Vibez – 12:07 (Prod By Phynestbeat)

Spread the love

Seyi Vibez - 12:07

Seyi Vibez – 12:07 Mp3 Download

Seyi Vibez is here with impressive tune titled “12:07“, produced by Phynestbeat.

Download Below;

Stream On Audiomack Here

Listen & Download

DOWNLOAD MP3

______________________________________________________________________________________________________________________________________________

LYRCIS :

Oluwaloseyi oh oh ah eh eh o

Oro po o nuwe koboMany times I go dey o mio ni kobo
I dey do my thing my way emi stubborn
Emi idan gan gan emi stubborn eh eh o eh
Tomi sona baba sanu aye mi o tomi sona
Na money I dey find mio fe daran
Bi mose n jade mio fe ro ran oh eh oh eh
When all of them run away when all of them run away no only you dey
I no get other way I no get other way na only your way
When all of them run away when all of them run away na only you dey
I no get other way I no get other way na only your way

Life no be so o my brother
Ase sile o labo waba
Tin bati lowo kini mo n waka
O sure pe Liverpool mano Barca
Them say omo baba plumber wants to become a superstar
Won pewa lolodo rabata
Nigba tarowo Fira bata
Nisin won pewa ni baba nla

Oro po o nuwe kobo
Many times I go dey o mio ni kobo
I dey do my thing my way emi stubborn
Emi idan gan gan emi stubborn eh eh o eh
Tomi sona baba sanu aye mi o tomi sona
Na money I dey find mio fe daran
Bi mose n jade mio fe ro ran oh eh oh eh
When all of them run away when all of them run away no only you dey
I no get other way I no get other way na only your way
When all of them run away when all of them run away na only you dey
I no get other way I no get other way na only your way

Oro po o nuwe kobo
Many times I go dey o mio ni kobo
I dey do my thing my way emi stubborn
Emi idan gan gan emi stubborn eh eh o eh
Tomi sona baba sanu aye mi o tomi sona
Na money I dey find mio fe daran
Bi mose n jade mio fe ro ran oh eh oh eh

When all of them run away when all of them run away no only you dey
I no get other way I no get other way na only your way
When all of them run away when all of them run away na only you dey
I no get other way I no get other way na only your way

Hear Wetin happen for 12:07
Koma tewon Lorun bose bimi saye
Baba lo segun miobati so

What do you think about this song?

We want to hear from you all.

Drop your comments

Upload Your Song

1 Comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.